Le rois king
king a comedian
My serious relationship partner way I find online no dey get time to reply me but she dey comment in each every post online ๐คจ ladies hmmm
Wetin man do man sef you catch me and her for one corner you come dey beat only me ๐ ozwor
My guy people dey share cash, rice and material things and dey call themselves anonymous but you with Corolla 5m dey showcase yourself ๐คจ
Everything is not prayer if you are facing difficulties drop your shoulder and go attend apologies with those that you offended many years ago ๐
Those online group called single or boys and girls group will crippled marriage legs final ๐คจ
In all you do make sure that God bless you pass God punish you dat you are receiving! becos majority carry d vote!
Xmas in advanz
If you noticed that he loves you and you want to marry him don't give him much space he may leave you๐ ( Carry the camera go )
But wait o
Is it, Over my dead body or Over my living body, which one is correct ๐ฏ
I want to be high and I have mix Kai Kai with sniper wat else should I mix again...
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Abuja
29/01/2025