Zika's world
comedy
healthy lifestyle
brand promotion
This man wan send me to the land of no return 😂😂😂
Alice my first lady episode 4
She came back home and met her husband and her co-wife at home
Watch out the drama 😂😂
If women can start having sense, a lot won't be happening
If you say I no Sabi book, na you know
Alice my first lady, who's enjoying it.
Let's go
Na my husband too
Madam better pack yourself
16/11/2025
Imagine this woman dragging my husband with me. You dey win...
How u go look fine girl fini you no go talk to am. No come to me after Christmas ooo
Any man wey no give you attention now, no give am attention after Christmas ooo.
I say make I tell Una
15/11/2025
If you think say you no dey hear word, wait make dem ask you, you sure say na here you plug your phone. 😂😂
Your ear go first do gbim 😂😂
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Enugu