FADA IGWE
simple and fun to be with,hate imposter disloyalty
Hmmmm,if i just collect like 3m eh,i go start life afresh
Ever since wey zlatan start to dey chop wire monie,e nor dey shout ayi kapachumarumaruchupaku again ππππ
Wire monie sweet ooo
League don start,shey una no go drop code ni. Na waw ooo
13/08/2025
Whoβs active, paste aza in comment section
Make sure youβve been active follower
13/08/2025
13/08/2025
Davido showing off his new Lambo πΈπ
13/08/2025
Every one have a story to tell