Ed and Greg Total Wellness

Ed and Greg Total Wellness

Share

We are Total Wellness Ambassadors, enthusiastic about inspiring the world, one green step at a time.

03/03/2026
03/03/2026

Di tins wey God dey do, dey pafet. Evritin wey E promise us na tru! E dey kover pipol wey want make E protekt dem.
2 Samuel 22:31

-------

"God's way is perfect. All the LORD's promises prove true. He is a shield for all who look to him for protection.
2 Samuel 22:31 NLT

-------

03/03/2026

I dey tell una true word, if one korn seed fall for groun and e nor die, e nor go grow again, but if e die, e go grow kon get plenty seed.
John 12:24

-------

Most assuredly, I say to you, unless a grain of wheat falls into the ground and dies, it remains alone; but if it dies, it produces much grain.
John 12:24 NKJV

-------

03/03/2026
03/01/2026

08/03/2025

I go-go for yor front kon make hills and mountins smooth. I go break bronze gates kon skata dia iron protektor.
Isaya 45:2

-------

I will go before you and level the mountains; I will shatter the doors of bronze and cut through the bars of iron.
Isaiah 45:2 AMP

-------

06/03/2025

But Nor-tin wey pipol use against una, go fit distroy una; una go ovakom evribody wey dey accuse una. Dis na wetin pipol wey dey serve Mi dey enjoy and I go defend and make dem win.” Na so God tok!
Isaya 54:17

-------

No weapon formed against you shall prosper, And every tongue which rises against you in judgment You shall condemn. This is the heritage of the servants of the LORD, And their righteousness is from Me," Says the LORD.
Isaiah 54:17 NKJV

-------

06/03/2025

Evribody! Make una kom! Make una klap una hand! Make una shaut praiz God with klean mind!
Psalms 47:1

-------

Oh, clap your hands, all you peoples! Shout to God with the voice of triumph!
Psalm 47:1 NKJV

-------

06/03/2025

Make una nor kry, bikos na God happiness dey make una strong.
Nehemaya 8:10

-------

And do not be worried, for the joy of the LORD is your strength and your stronghold.”
Nehemiah 8:10 AMP

-------

06/03/2025

Di tif only dey come, to tif, to kill and to distroy pipol, but Mi, I kom so dat pipol go get life, di kind life wey beta and full well-well.
John 10:10

-------

The thief comes only in order to steal and kill and destroy. I came that they may have life, and have it in abundance [to the full, till it overflows].
John 10:10 AMP

-------

06/03/2025

But yu go get many pikin and dem go full everywhere for dis world, and una go multiply well well..
Jenesis 9:7

-------

As for you, be fruitful and multiply; Populate the earth abundantly and multiply in it.
Genesis 9:7 AMP

-------

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Address

30, Isaac John Street, GRA, Ikeja
Lagos
100271