Ngos love

Ngos love

Share

This page is all about comedy and teaching, including business advertisement

09/11/2025

please I want to change my status from thousaniar to billionaire how I go take run an πŸ™πŸ™πŸ™πŸ˜œπŸ˜œ

09/11/2025

please all this people wey dey buy Lamborghini, and mansions .no be the same God wey create me , create una I want to know 😭😭

07/11/2025

my mini poultry is ready,
and more is still on the way

07/11/2025

poverty I pour you spit walahi, I went to my friends house today to pay a visit Omo wetin my eyes see my mouth no fit talk am , so na outside I dey since ,just dey think about which road way i followed come this world
nawaoo life no balance at all

Photos from Ngos love's post 31/10/2025

please editors in the house abeg I don't like this white blouse make una help wear me this red one
let me check if it will look good on me

Photos from Ngos love's post 29/10/2025

na look alike pictures dey trend now, please which celebrity is my look alike
I wan check something

29/10/2025

hmmm na look alike pictures dey trend now , please which celebrity is my look alike

23/10/2025

this one wey body dey do me like this , God abeg make I no miss my period ooo😭😭😭

Photos from Ngos love's post 22/10/2025

I went for a burial, rice no reach me
which kind wahala is this

22/10/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Saudat Ronke Adebayo, Nellius Mbaire, Akhona Mnyanda, Obianuju Geraldine, Munduru Kaifa, Pretty Berry, Ken Musambaki, Queen Ajoke, Alexa Jarantilla, Reuben Bore, Joel Apee, Rani Chavan

Photos from Ngos love's post 18/10/2025

breaking new
Regina Daniels marriage with Ned nwoko is over,cus of domestic violence, Omo it's is better to cry in a Lamborghini than to cry on a wheelbarrow .so baby girl you better go back and enjoy what you both shared because marriage is for better and for worse
I will be back

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Orlu?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Nk Were
Orlu