Emrys page
05/09/2025
Don't put yourself on unnecessary pressure take one step at a time that's how life should be
02/09/2025
Happy birthday Egbe eji gbagbuo ubiam na ala mbaise chukwu gozie gi nke ukwuu iseeeee Ekwueme Chinedu Apamatv
God is Good
01/09/2025
As I was buying things for stew, I saw bay leaf
I asked the seller
Madam: this Leaf Dey good for stew? I never ever use am o
Seller: yes na
Me: how them Dey put am
She: i no no ooooo
But wetin I know be say….
She then asked me, yòu don marry?
I said yes!
She said okay, wetin I know be say, if you use am cook for ya husband, anything wey you ask am, him go do for you!
Me: Madam how much
Seller 100 nàira
Me: give me 1000 Naira own
Rushed home quickly, made delicious stew added my bay leaf and served Okwute!
After he was done eating
Okwute: Babe this stew taste good as always
Me: all Smiles!
Okwute I want you to do something for me
Okwute: what?
Me: i want you to build a mansion for my uncle !
Okwute: Iji ogwu? Ikara ya na ire?
Which baba do the Jazz for you?
Be like them don skaaaaam me o 🥹🥹🥹
゚viralシfypシ゚viralシalシ 😂😂😂
Brotherly love is genuinely unmatched Ifedioramma Ibeh Ekwueme Chinedu ゚viralシfypシ゚viralシalシ
Protect your peace
Happiness ensues when you create an environment conducive to it❤️❤️❤️
Kekenollytv ije uwa m 😂😂😂😂
Click here to claim your Sponsored Listing.