Didi & Yoda

Didi & Yoda

Share

I’m here to show you
My day to day activities
Don’t spam like πŸ€ͺ

Hum la Nature
Une Source d'eau MinΓ©rale 19/07/2024

This is me just small touch πŸ˜‚πŸ€ͺπŸ«£πŸ™ˆπŸ™ˆ

Hum la Nature Une Source d'eau MinΓ©rale

09/07/2024

Why my own Dey always Dey different 😭😭 common daddy wey others girls Dey call their boyfriend e reach my turn e turn another thing 😭😭😭

06/07/2024

So without πŸ‘πŸ† no money

05/07/2024

Him say you make me taste an now you wan commot an for my mouth πŸ‘„πŸ˜‚πŸ˜‚

03/07/2024

And this guy just disgrace me 😭

02/07/2024

He can ask nonsense question πŸ™‹β€β™€οΈ

Photos from Didi & Yoda's post 25/06/2024

Marriage sealedπŸ©·πŸ’‹ All this ladies make una AvoidοΏΌ Davido now oo bible talk an what God don put together let no woman put asunder πŸ˜‚

12/06/2024

He don finally removed my front teeth 😭😭😭

11/06/2024

Give wetin? A stingy girlfriend like me πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

11/06/2024

When you decide to be a stubborn girlfriend

10/06/2024

He finally dumped me after getting me pregnant 😭😭😭

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Port Harcourt?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address

D/line Port Harcourt
Port Harcourt
NONE