Roxy Living 2
Hi! I am Roxy, old account got suspended. Please follow this one.
I no sure say I still want twins ooooo π©π©π©
I am here again π.
If Shame Dey catch you for wetin I Dey wear on top my own body Biko change am ASAP ππ
Finally unboxing πππ
My 2 sons in one picture πβ€οΈ
And he just finished eating ooooo π©π©π©
I am immensely grateful πππ
I had just finished creating content and then retired back to my room. Just for me to hear close barks.
At first I thought I was over hearing,
I opened the door and boom π₯
The rest was history π©
My body just Dey sweet me ππππ
No be small dance oooo π©π©
Please make una help my life π©π
Click here to claim your Sponsored Listing.