WarrislangsLady B
My name is Mrs Blessing.. I am a Business woman and I base in warri...
Area listen make you for wise oo π
ln life always have time to pulse and reflect , living without thinking or reselence leads wrong directions. happy weekend Bunnies πππ₯°βοΈ
learn to dey stand by others sothat when it's ur turn they will stand by you, most people excuse are always too when are invited ππππ...
Fun Friday ποΈπͺπππ, ..
warri girls never born to loose guard ππ,if u be warri person wey nor sabi dance go look bush abeg πππ€Έπ€Έ..
warri to the world, u be warri babe u nor get steps keh, nor do oo
ππππ..
13/05/2026
chai uwa ππ,if i know say naso life be, i for nor come life at all, imagine dis handsome guy nai ground go chopπ€,life is mean o, death is d greatest ememy of man, we are all tenants in dis worldπππ,rest well great legend Alex E...
17/04/2026
abeg make una help check on Vdend ooo, his karma is back from kuje, odogwu blord is coming out strong to humble licking licking mouth Vdend, Nor be who first run go call police dey win case o πππ, welcome back odogwu Blord u won π―πͺπ€Έπ€Έππ,and i know say if Vdend find ur trouble again, u go still flog am π€£ππ...
make una allow uncle Breath..
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Warri