Arise News.

Arise News.

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Arise News., Health/Beauty, Lagos.

31/07/2025

Abeg my people 👨‍👨‍👦 make una help me Judge this case 🅾 i work for this security company for june 1th to 30th nd i come get new work July nd i come go start my new work bt i no inform D forma company say i do leave nd dem no pay on time na inside this month dam pay last month on 25 to 27 bt dam no want pay me say Y i go leave without telling dem on to sey dem no give me appointments latter so abeg dem get right to hold my money nd na 30k 🅾 for this kind time person dey hold ur money nd dem want make u no fight E go work like that. The security company name na BLUE LAKE SECURITY SOLUTION.
The accountant of D company nd D supervisor of national eye center location want chop my money 🅾

26/07/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Aminat Jimoh, Aliyu Usman Kutigi, Saeed Haruna, Victor Agwuna, Samaila Abdullahi, Akpagbo Regbo, Adamu Sakaba, Elijah Ugochi Chimela, Bamkunbi Dele, Effiong Akpan

26/07/2025

Big shout out to my new rising fans! Ogunyinka Gbenga

14/05/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Hon Sabi'u Abdullahi Takai, Tamaraubrakaemi James

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address


Lagos