Capri Beauty
**Model🥳🥰***
DM for deals😇😇😇
09/01/2023
Happy New Year my guy ♥️♥️♥️♥️ more years ahead 🥰 and Followed Capri Beauty 🙏🥰 one love🥳🥳
08/01/2023
GENERATOR FOR SALE
No Fear E Dey Work
>You Go Just Paint Am
>Change the plug
>Change piston and ring
>Change the block engine
>Change connecting rod
>Change the bearing
>Change oil seal
>Change half engine
>The silencer is not silent again but you can manage am like that.
>Then Put Stone Under By The Left Hand Side
>Then Find Rope Wey You dey Use Tie Am Because E Dey Dance Comot For Where You Keep Am If E On. 😁😂🤣😀😄😆
20k only Serious Buyer plss🙏😒🚶♂️🚶♂️
😁
Hi Guys🥰🥰
Happy New Year 🥳🥳🥳🥳
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Ikorodu
Lagos