Simple Lifestyles
Laughter, encouragement, financial support and good vibes
E get as person go preach give you, you go fall in love
God abeg
25/05/2026
To be Frank, e get one guy wey I don Chike like 3 of him babes, the guy dey swear say he get format 😂
The guy fit stone me for sleep 😂
He go dey follow babe dey yarn… as soon as the babe see me e no fit focus on am again 😂
Him: Bro, I started talking to her first
Me: I no know, I been dey my dey she come introduce herself to me
I don’t know who this message is for, but while I was watching a sermon this morning, the preacher said through tears that when Jesus cried on the cross, “My God, my God, why have You forsaken Me?” notice how He didn’t say, “God, God,” but “My God, my God.”
That’s an indication that no matter what you’re going through, He’s still your God, and you should always claim ownership of Him. He will continue to be with you.
He’s most present when you think He’s forsaken you.
Hallelujah, somebody!
☺️
21/05/2026
They no dey fine pass like this 💐
A whole Frank…
Jesus walking on water is enough proof
Skin fresh like milk 🍼
Americans: You ready for this?
Nigerians: Oya wait make I burst your head
Psalm 139:8
If I ascend up into heaven, thou art there: if I make my bed in hell, behold, thou art there.
You want make babe take you serious & you no dey spend on am
Dey play‼️
You want to dey hear from God & you no dey live upright, you no dey fast & pray
Dey play‼️
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Lagos