Bo Hairs

Bo Hairs

Share

Life β€’ Family β€’ Real moments
Sharing motherhood, love & soft living in Lagos
Follow for real life, not perfection πŸ’™

16/04/2026

The first time am leaving this man’s sight in 10 years ,my tummy hurts my chest lord , my kids lord ,do I have to ???

11/04/2026

And person go Dey ask wetin we bring to the table as a woman omo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

31/03/2026

If uto see my like this she go start to Dey display ,tell how she wants to use her tiny teeth and open this bottle 😁sho*rt people and anger πŸ˜‚πŸ˜‚

29/03/2026

This man and her pikin don see me finish ,dem don use my name form song because I bring back food pack for fridge lmaoo ,na them go still chop the food tomao just imagine this ing*rates

25/03/2026

Na this sho*rt gal now dey control I and Milas man seems we will have to come together now to fight for our man cos the way she take Dey run our house we no just understand like this sho*rt engine

22/03/2026
21/03/2026

Finally uto@allowed us to do small thing on her head and only when she’s sleeping we can make like 10 and continue next day πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

20/03/2026

Not mila pretending to be happy the whole time , now who has the upper hand ?
All this was shopped

Want your business to be the top-listed Hair Salon in Lekki?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address


Lagos
Lekki