Danny boy salon cuts
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Danny boy salon cuts, Onitsha.
24/10/2025
This Anini dey tell igbos about MNK and wen he will be released 😂😂😂😂😂😂 he wan use MNK divert attention and seek cheap sympathy from Igbo folks cos he knows when u speak about MNK u buy Igbo votes and thoughts 😂😂😂😂😂😂😂.
Make una ask una king wen this world go end, cos like this now na only him sabi everything for this world 😂😂😂😂.
China way men don dey go since 19 kporogidim, u go ur own wan use rig light bring business down for mens. We still dey wait for ur container to land, we wan buy am cheap from u.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Contact the business
Website
Address
Onitsha