Gods son cool
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Gods son cool, Health/Beauty, Eleme, Port Harcourt.
11/07/2023
Una dey see how frog woman carry en pigin for bark.
But girls nowadays wen dey born dia own pigin dem go sale am.
Make Una take Una eye see something here.
I saw it at the midnight
around 11: o'clock.
So girls always be truthful to your love once,and men always stick to one Queen thank you.
16/06/2023
I don tell all those blue,black,brown, and green pipo make dem stop rupping bleaching cream una no dey hear.
Oja si am nah.
I no blame una stall, na di company wey dey use icid produce cream na I dey blame
Make federal government do something nowoooo..
16/06/2023
Pipo dey wey get money well well
But dem no dey show up.
Be wise because enemy plenty pass San.
LIFE IS SWEET BUT IT DANGEROUS
SO ALWAYS MAKE PEOPLE FEEL CUTE IMPART OF YOU.
Expert Good gist from the Lord
Happy Sunday friend's.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Eleme
Port Harcourt