Kizo fun page
ALL ABOUT HUMANITY, LOVE, CARE & FUN ���
Una good afternoon my lovely people, I’m fully back ooo my people, I have been so so busy all this while with a lot of things 🤗
Many people dey watch you codedly, them dey wait, dey hope make you enter problem when go disgrace you, so that them go beat their chest, then smile one yeye smile, say I talk am, make God Almighty disappoint them, Amen 🙏
This pastor don watch Chinese movies tire😂😂😂😂😜
I wan go protest abeg make una pray for Nigeria, because bulaba no send anybody papa like this,
I don buy you something, na protest hold me for road I go soon reach house now😜
❤️❤️🔥🤪
The stress was too much abeg, me when dey shame like okoro na him you just dey stress like this 🙄
Make una never vex for me oo, I dey relax myself first 😂
20/07/2024
I've received 8,000 reactions to my posts in the past 30 days. Thanks for your support. 🙏🤗🎉
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Uromi