Sylvia's World

Sylvia's World

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Sylvia's World, Health/Beauty, Uyo.

Photos from Sylvia's World's post 07/09/2021

Black Melanie ❤️❤️❤️❤️

Photos from Sylvia's World's post 30/08/2021

Self esteem 💖💖💖

E4majnr💖💖💖💖
Ifeoma Ifeoma EfiokwuuIfeoma Efiokwu

31/07/2021

Never let anyone make you feel outdated

04/07/2021

*I dey settle matter since yesterday na e make me never greet una well or drop new story* 🙏
😉 *Police extend hand to driver, driver come pour am hand sanitizer, na the matter we dey settle for roadblock since morning.*
😉 *As Nepa bring light today na so the happiness make the house boy hug madam infront of Oga. Infact, we don dey beg Oga since morning.*😂
😉 *Landlord no gree pay NEPA bills,*
*Tennant disconnect Landlord light...*
*We dey inside rain since dey settle the matter.*
😉 *Madam called DPO to come and arrest her husband's side chick and the side chick happens to be the DPO's wife....we don pack ourself go another police station go seperate fight!*😂😂😂
😉 *My guy carry 2k enter boutique go test trouser of 25k, now zip don spoil.*
*As I dey talk so, na d shop him dey, dey mop ground since morning.*😂😂😂
😉 *Tenant impregnated Landlord's daughter and Landlord impregnate Tenant's wife! We still dey settle am...*
😉 *Maid mistakenly called Oga 'naughty boy' in front of madam, na the matter we dey try settle before gate man come tell madam 'baby calm down'. We are going to the village square now becos matter don tie wrapper.*😂
😉 *Oga borrow madam ATM card to support him business for morning, Side chick carry same ATM card go shopping for madam boutique for afternoon. Madam is still with the ATM card requesting for the owner or sidechick go spend time for prison. Na for de matter we dey ooO!*😂
😉 *Tenant dog no allow Landlord enter house, na so rain beat oga Landlord for outside. Na the compound we dey since dey beg oga Landlord.*😂😂😂
😉 *Na the matter to make someone happy we dey so, na laughter therapy wey you need we dey settle...*😂
*As 2021 dey move small small make una dey smile small small God no go shame us....good evening.

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Uyo?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Culinary Team

Attire

Website

Address


Uyo